Friday, August 8, 2014

Warri Bible's 'speaking in tongue' series ; entirely in Pidgin English

Good day dear OABers, today's reading is culled from
1 Corinthians 14:5-6

I wish say all of una fit kabash (speak in tongues), but d one wey make sense pass wen I wish for una, na say e for good say all of una dey prophesy. Becos prophesying get level pass to dey Kabash. See, Unless person interpret wetin you dey yan so that the whole shosh (church) go understand and dey strengthened, e
nor make sense.
Dear bros and sists, reason am, if I come track you, and I just dey yan one kain(type of) language when you never hear once or understand, how I take help you? But if I code you wetin I 'see' in form of revelation or some special knowledge or prophecy or teaching, dat one go dey helpful wella.

That's it for today, I hope you smile as you understand the mind of God through this series?

click here to view older posts

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views