Saturday, August 29, 2015

ANOTHER ROBBER TRYING TO SNATCH A CAR IN PORT HARCOURT (PICS)

Eagle say since hunters don sabi how to shoot and dem no dey miss, e don sabi dey fly witout say e go perch!  


This Car snatcher fowl lay boiled egg today when people for Rumuomasi, cramp am dey try to snatch this Toyota Venza.


click here to see more tori

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views