Shey Una dey see as e dey provoke? yesterday, The way Punch  take yan the gist, Federal Government say dem go arrange special courts to judge 
people wen don thief we dough. The people when dey give Punch news the tori, tell dem say 
government dey find Judges wen get Liver to proscute
 the thief-thief people wen won kill we country.
Evri state for d federation go get each each special court so FG dey find 36 judges when nobody fit bribe and dem get Liver well well.
 Somebody tell Punch say we President say e set up the 'planned 
special courts' becos e dey tay before all those normal courts dey jail the wicked people wey won kee we country.
click here to view more tori

No comments:
Post a Comment
Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views