Wednesday, August 26, 2015

ARMY CAMP ATTACKED BY SUICIDE BOMBERS IN CHAD



TWO SUICIDE BOMBERS ATTACK ONE ARMY CAMP FOR CHAD TODAY, but dey no even fit kill fly, dem only blast dem body scatter.
The way dem take report the story, two of dem try to enter d camp but the guards no gree make dem enter, instantly, dem blast d bomb wey dem tie for body, but na only dem two die.

see more tori here

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views