Abeg make una dey check wetin una dey eat o!!! One man buy grilled Chicken from Walmart, as e won flex the grilled chicken, something say make e just check inside, nai e see full dead rat. see the pictures here....
Click here to see more tori
No comments:
Post a Comment
Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views