Wednesday, August 26, 2015

I RATHER WORK WITH MY HANDS THAN BEG...CRIPPLE REVEALS

The man wey you dey see for up so, na from Kaduna, He dey repair phone to survive, e dey train e younger brother for technical school, and na Captain for one football team for cripples, oyibo people dey call am para-soccer team.
Area! una dey hear am? Inspiration things.
Click here to see more tori


No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views