Monday, September 28, 2015

"We Suppose dey Look for Spouse? , or to wait for God to bring One for Us?"


Abeg, this one na serious question for all my fellow singles and singlets, as a Christian bobo, somebody tell me say according to paul for Bible, 1 Corinthians 7, seem to say make we no look for spouse. Verse 27 says, “Are you unmarried? Do not look for a wife."
So na una go answer this question o, in case anybody dey wey need your help for dis matter.
more tori  





No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views