Monday, September 28, 2015

Boko Haram Member's Head Chopped off during Raid (Graphic Pic)

My Mama dey always tell me say ear wen no dey hear word, dey follow head wen d head cut comot! this Boko Haram guy, as I see am for tori, with decapitated head, no gree mellow for where Nigerian troops dey, even after he comrades surrender, he dey wan do graa.graa, nai dem fall am, comot e thinking...
more tori here









1 comment:

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views