Monday, August 24, 2015

FG TO INTRODUCE AC TIGHT KEKE MARUWAH (PICTURES)

Area! Una good morning, I sure say God nor dey abandon the poor, at least since many people dey like enter keke for easy movement, FG don dey make better plans to bring ac tight keke maruwah come naija, you go fear na, no be small thing. see pics after the cut.....
How una see this level? na wetin FG suppose dey reason for now?
 see other tori for here

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views