Thursday, August 27, 2015

HOW CHRISTIAN PARENTS SUPPOSE HANDLE THEIR PREGNANT TEEN DAUGHTER???

Area! our people say na when mosquito land for your 'blokos'(balls) you go know say nor be every issue dem dey solve with violence.


Last night, I dey hear as one family dey drill their 17 year old daughter, make she confess who the person wey dey responsible for the belle be.


Though I nor hear who she confess, but the way them take hala(exclaim) after some silence, I sure the bad guy na family friend.
The way dem take drill d small girl, nai I nor like, nai make me wan ask dis queston;
"how christian parents suppose handle their teenage daughter when carry belle"?
Like dis?


or like dis?



 your comments and contributions will be highly appreciated.
click here to see more tori



No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views