Sunday, August 23, 2015

YOU FIT EAT RAW OCTOPUS FOR 5 MILLION NAIRA??? (GRAPHIC PICS!!!)

I don reason am tire whether to ask una, or show una wetin I see online yesterday, but only my eyes nor fit see this thing come keep quiet.
I see Koreans dey chow octopus, wey dey alive..Jisos, I nor fit eat well since I see dis pictures, abeg no look if you no get liver o.
See the pictures after I pause....lolzzzz



Click to here to see more stories


No comments:

Post a Comment

Disclaimer: All comments are strictly users viewpoints and do not represent in anyway, the warri boy's views